As four paramilitary fighters for Sudan war-hit Dafur region dey gang rape Kolthom, na so dem dey abuse her sake of her race. Warning: Dis article contain details wey fit dey painful for some readers “Dem bin dey very brutal. Dem rape me one afta di oda under di tree, wia I bin dey gada […]
